Versuri > Seyi Shay

Versuri Seyi Shay – Yolo Yolo lyrics

Yolo Yolo versuri Seyi Shay

I just dey think about my life my life
From where I started to where I dey now
I see say many things don happen
Many many mistakes that has taught me correct lesson
Oh oh
Nobody wanna be your friend when its bitter
They only claim your friend when its better
After all the storms I don go through
Still ended up a winner I dey count counting blessing
Help me yolo yolo yolo yolo yolo

Join me yolo o yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance
Yolo Yolo Yolo
Oya komole alabankoko
Ko duro soke o alabankoko
Oya bere mole alabankoko ko duro soke o

Oya break dance alabankoko ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab dab ko duro soke o
Ehn ehn

The pikin wey dem carry for back no know say journey far
Gbogbo biz girl ko easy bere lowo Jennifer
Na only the pesin wey know go tell you the true story
After all the said and done I give God all the glory
Help me yolo o yolo Yolo

Join me yolo o yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance
Yolo Yolo Yolo
Oya komole alabankoko
Ko duro soke o alabankoko
Oya bere mole alabankoko ko duro soke o

Oya break dance alabankoko ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab dab ko duro soke o
Ehn ehn
Blow the trumpet
Oya dance
Give me the beat
Give me the samba

Give me the samba

Oya dance Oya dance
Obrigado Gracias
Ese ese

Nagode

Yolo Yolo lyrics ♪ tiktok clean Letra de la canción Yolo Yolo ♪ Versuri Yolo Yolo

Vezi si alte versuri de la Seyi Shay:

Versuri Seyi Shay – Surrender ft. Kizz Daniel

Versuri Seyi Shay – Love You Scatter ft. Vanessa Mdee, Cuppy

Versuri Seyi Shay – Bia